send link to app

NAIJA FM NIGERIA app for iPhone and iPad


4.6 ( 5216 ratings )
Music Entertainment
Developer: Nobex Technologies
Free
Current version: 4.7.2, last update: 6 years ago
First release : 23 Jul 2017
App size: 26.5 Mb

NAIJA FM na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music. The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday life. The music, no go be from only well known local musicians dem, but we go also dey support our upcoming brothers and sisters wey need avenue for their new music. We go play all new and old music from our local Nigerian scene, with addition of our popular African songs.